PARTNERS IN CR1ME
EPI.1
๐+
My name na Uche and if you hear people talk say โUche and Ashanti don enter town,โ just know say wahala mixed with enjoyment don land.
I be young widow no kids, no wahala. My husband waka go meet ancestors early, and since then, I tell myself say I no go use tears bath again. I gats live my life.
Na one random Friday night for Lekki I meet Ashanti my own personal partner in cr1me.
I remember that night clear like mirror. I wear one tight red gown wey I borrow from my neighbor, the zip sef no gree go up well, but who cares? ๐ I just hold clutch and go that party like say I own am.
Ashanti appear that night like angel with bahd intention,Her perfume alone fit confuse man. She walk up to me and say
โBabe, this your body no suppose dey waste like this, you fine d1ยฃ!โ
From there we just click no stress we dance, drink, and scatter the dance floor. By the end of the night, we don turn sisters.
Since...
Loading comments...
Related Stories
Explore More Topics
No topics available at the moment